Get Weh-Weh lyrics by Kae Sun free! Amazing collection of all Kae Sun song lyrics in one place. Click the printer icon next to the song title to print the words.

Kae Sun Weh-Weh lyrics

Kae Sun lyrics of all songs.
Album:
Unknown
Weh-Weh lyrics by Kae Sun



The tin way you sow wey you go reap;
Some wake up, some dem still dey sleep;
Some go on like dem no dey care,
starting trouble over here.


Time and time and again yeah
Time and time and a weh-weh


Landrover rolling over blowing petrol you blow my mind,
travel dust roads north to city, to and fro dem dey rob wanna mines!


Time and time and again yeah
Time and time and a weh- weh


We are wide awake
We are wide awake

We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa!


Make you tell the people
Wey dem dey ron de country
if dem no dey guard dem go bost dem plenty
everyday bost bost bost
everyday so so so bostin but


We are wide awake
We are wide awake
We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa!


Time and time and again yeah
Time and time and a weh-weh
TIme and time

Popular artists